13/08/2024
Ask your Local Government elected chairman, dem don receive direct allocation guys.
2: I say “elected” oooo not Mayor Abi Caretaker Abi Wetin una dey call am.
3: No more JAAC. FCT001 dey implement “undiluted judgment” not a technically modified Supreme Court judgement.’
4: Oyo indigent please ask your chairman o